Young Curse (Yonkers rmx not ft Tyler the Creator) - Wanlov the kubolor

Loading...

Sign in or sign up now!
Alert icon
Upgrade to the latest Flash Player for improved playback performance. Upgrade now or more info.
360 views
Loading...
Alert icon
Sign in or sign up now!
Alert icon

Uploaded by on Nov 9, 2011

Filmed & Directed by Anette Holy Hansen

Early dawn fokn street preacher disturb me make I wake up
I rush outside pick up rock mek e shut da fok up
Stupid marrafoka! Dis b wot jesus say make u do?
U challenge dem norr dey go talk ryders demon enter u
Com commot am...I go lash u mek u reach heaven kwik
which pastor wan go som place wey dey no go suck e dick?
Child molesters con artists wife stealers false teachers
Rapists murderers soul catchers u call dem preachers
U b payers to d payee sayin prayers to d preyee
Y prophets dey make profits? Does heaven need an office?
Offers to the coffers cold stares creating coughers
No b sake of cartarrh sake of now e dey face d toughest
D roughest fokka maddest...d baddest nigga hardest
Stupid lamb led 2 d slaughters fokn cornball at d harvest
Y giv ma moni 2 an addict? A fokn jesus junkie
Mek e take muna som kiddie...same time as e dey judge me
get d fok out of god's temple dis place e no b yor market
Dis house b 4 ma mommi den poppi till dey kick d bucket
Drinkin blood n chewin flesh of d one u call yor saviour
Sister superior doin whoopi supi lickin labia
Girls n boys boardin designed to supply homosexuals
U can't fok a cunt...roversial intellectual
Become a wolf or lion no dey giv fok about a sheep
I no even dey count u 4 ma sleep...u b weak!
The meek no even go inherit tweet hashtag or follow
Your pastor's fridge b full...c how yor stomach dey echo...!

Category:

Music

Tags:

License:

Standard YouTube License

Link to this comment:

Share to:
see all

All Comments (1)

Sign In or Sign Up now to post a comment!
  • wanlov is genius. k3k3

Loading...

Alert icon
0 / 00Unsaved Playlist Return to active list
    1. Your queue is empty. Add videos to your queue using this button:
      or sign in to load a different list.
    Loading...Loading...Saving...
    • Clear all videos from this list
    • Learn more