Liz Yemoja interviews SauceKid - Nigerian - Part Two
Top Comments
Video Responses
All Comments (11)
-
@masdadon I agree, they are both phony- one's a fake Brit and the other's an awful parody of a ghetto American.
-
@akniyalo i grow 4 ogba itself,yaya abatan/ogba bus stop
-
@masdadon Oluwole, omole side sha! u nko?
-
@akniyalo I beg na which side for ogba u grow up ?
-
I like this guy! but he fucked up about the whole ogba been razz! hin sef razz, I was also born in ogba, grew up in uk ....why would u say that saucekid u fumbled ooooo, oloski!!!
-
Two pple wey bush wey dey form..
-
fuck u sauce kid,nbdy likes ur music anyways,if u was born in Ogba and u blew up dere..ow dere u say every1 in ogba is rass...u dey mad o..Ogba na im get big boiz pass dis days e b like say u never go take yr eye see am...mumu boi wey dem carry go yankee wan dey form,wetin wey pple wey dem born for dere talk...Oloshii
the negative comments on this page are so sad. Liz Yemoja is doing her thing and she's doing a great job. Sauce kid like myself is one of many millions of Nigerians who were taken to a western country during their youth,childhood, or infancy. he's a mixture of both cultures, it happens. Why does every Nigerian boy with an American accent have to be fake? thats getting so old now.
Intheheart84 1 year ago 3
Lol @ Iraq being in Africa!
Afrovii 1 year ago