JESUS MEET TERMINATOR FOR NAIJA
Loading...
14,658
Loading...
Top Comments
see all
All Comments (36)
-
This madly funny,,,,,to say internet dey fast for 9ja,,,this shit for get like 100 milion viewer.....
-
lol
-
LLLLOOOOOL.
Dis tin is a mastapiece. KAI!
One,
- Brother Chimaobi
-
'who wan fall me?i get odeshi'
lmaooooo
-
ojujukoroooooo...tuoyo tuoyo tuoyo!! lwkmd..........no place like Naija o
-
Bros J.. If to sey u fit turn dis wata to shekpe.. make man High.. LOL
-
men we get luck say nor now jesus christ com..... some pastors for kidnap am, then tel God say mk e bring money to release jesus....abi na lie i talk?????
-
Nice one
Loading...
loooooooooooooooooooooooooool.
funny.
i luv naija men.
i think it's blasphemy tho/
chungychunge 2 years ago 3
hahaha
wona go kill me oh! i don laff tire
"guy bend" "deh wan nail you join cross" LOL
bebe41285 2 years ago