Eating Suya @ Ikoyi Club.MOV
Loading...
4,075
Loading...
Top Comments
see all
All Comments (22)
-
these bobo's dey enjoy oo
-
Big up these guys...They love Naija culture..Pass the suya come dis side abeg!
-
grew up with Italian/Naija in Enugu and went to school with Yankee and Indian Naija. it funny and cool...
-
lol to b honest It would be much better if most white people were like this
-
he keeps saying "ori e o pe" lol
-
i want suyaaaa! love you guys! onion is good for your belle! lol
-
dis dude are funnny
-
send me some now!
-
I knew they re Italians! they can speak anything if they want to:)!
Loading...
If TALK SAY NA WE NIGERIANS DO THIS KIND THING FOR WHITE MAN LAND,YOU FOR DON SEE ABUSIVE COMMENT..THEM GO TELL US SAY GO BACK TO YOUR POOR AFRICA..NOW I CAN SEE THAT WE NIGERIANS ARE NICE AND WELCOMING PEOPLE..COS I NEVER SEE ANY ABUSIVE COMMENT FOR HERE..THUMP UP IF YOU AGREE WITH ME
damoshi09 1 year ago 11
"Onion is good, Onion is good for ur bele".LMAO Tru talk my brodas. They even speak yoruba "Orieope" means ur head is not correct (lost ur senses) the guy in black is a raw ass naija boy listen to him at 1:01 sec ... LMAO
omoibile 1 year ago 3