Alert icon
We're changing our privacy policy. This stuff matters.  Learn more  Dismiss

Femi Kuti-Sorry Sorry

Loading...

Sign in or sign up now!
Alert icon
Upgrade to the latest Flash Player for improved playback performance. Upgrade now or more info.
15,028
Loading...
Alert icon
Sign in or sign up now!
Alert icon

Uploaded by on Dec 13, 2010

Femi Kuti - Afro beat

If my eyes no decieve me
and na true be things my ears dey hear
politicians and soldiers make e meeting
Our country dem wan repair
dem dey make like say
dem know o know
say na dem a spoil our country so
as dem dey dabaru am dey o
na so my people dey follow o o

i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
sorry sorry o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
sorry sorry o

As we [never get decided]...

Look my friends
dem no like to hear word
na to dey follow follow, follow dem enemies
like zombie, dem dey go dey march dey go
dey fight for other people
wey spoil Nigeria so
these politicians and soldiers
dem be one and the same
no one different [from] the other
my people no wan know
but with kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
we go suffer reach our bone

i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, e gba mi o
sorry sorry o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa

i sorry sorry o, e gba mi o

Category:

Entertainment

Tags:

License:

Standard YouTube License

Link to this comment:

Share to:
see all

All Comments (9)

Sign In or Sign Up now to post a comment!
  • i feel sorry for nigeria and africa too man..as i feel sorry for greece and europe..i am a greek citizen and things are not good too.people must know..dont blame the people we didnt do anything as the media say blame the corrupted system!the fall is coming my friends get prepaired!!!with love to the world from greece..

  • The greatest threat to the European society is a MAN that doesn't suck the white man's dick.

  • thank you man,he spoke the truth....am sorry for Nigeria...corruption is eating us badly

  • classsic shit

  • dont let your father down femi am playing your song here in sweden and i love it dont let the system buy you man

  • 5 stars

  • Although it was sung years ago, it 's just like it has been tailored to depict the long way under the tunnel Africans still has to go through......sometime I think there is no end for the tunnel, but hope keeps me to hold on ......

  • Many thanks for the lovely song!!

  • Nice piece

Loading...
Alert icon
0 / 00Unsaved Playlist Return to active list
    1. Your queue is empty. Add videos to your queue using this button:
      or sign in to load a different list.
    Loading...Loading...Saving...
    • Clear all videos from this list
    • Learn more