Iya basira
Top Comments
All Comments (33)
-
Iya Basira!)))
-
@ayoactup the policeman is a hypocrite!
-
@9ice12 huh? i don't get, u saying she licked u lickin ur fingers?
-
This your story come dey make me cratch for head oo. So u dey say your girlfriend no gree leave u just bcos u licked your fingers? Well let her see another dude lick his fingers, maybe she will forget about u and build interest in him..
-
Really funny and original. I prefere this than copying US songs. Good job.
-
omg that so funny yo...
-
Go hang urself on ur celling fan and she will run away...give it a try...
-
i won tell una story.i was born in the US.i went out with this white girl.me and my girl ordered cheese burger.i wanted to show the culture of nigeria and africa.after eating i started licking my fingers, everyone at the restaurant were sterring at me.after that day,she doesn't wonna break up with me.naija what am i gonna do so she fit leave me alone.wetin i go do?
reallly funny if IYA BASIRA is employed by mr biggs or any oda fast foods, a parcel of rice (take away) will be #5000
lol
godwinobozuwa 3 years ago 6
na which kind talk be that . say na God dey cook the food . abi uu think say ii* be fool . no be juju uu dey put ?
ayoactup 3 years ago 6