Warri Jesus
Top Comments
All Comments (47)
-
lol please make more
-
Piro no dey eye that meat oh,cuz the way your eye don dey chuk so lol Piro na glutton.
-
You kno say the bible say.. thou shall not kill ehn, no kill dem abeg-why- becus if you kill them, u go die- why- becus if u die u go go hell fire- why - becus if u go hellfire, u don die be dat -why- LOL
-
Na woaoooooo lol wht ting dey worry u? Lol
-
OMG men this is just sick is thisone 9JA jesus LOL or warrI
-
MAY GOD 4GIVE UNA O
-
.......lolssssssssssssssssssss
ssssssssssssss......hahahahaha ahahah!! who wan fall me???....i get odeshi!!! Guuuuyyy....u na bad guy...i dey fear yu.....no be small thing!! Na joke......so no worries -
hahahahahahahahahahah had 2 share this on Facebook omgg
-
Ohh lordieee am so loving this.
-
Guy! Na the last supper be dis ehn, me una flex! Wey dat fockin Judas! LMAOOOO
lmao dis is off de hook
gfderrick 2 years ago 7
why do you think God will be upset in the first place. He has a sense of humour as well.
chasong 3 years ago 5