Uploaded by foknbois on Oct 23, 2011
World's 1st Pidgen Musical.
Two gay lesbian friends in Accra wake up one ordinary morning. They have wild hot plans for the night...but first they must slap a crooked cripple for their money during the day.
Written by M3NSA & Wanlov the Kubolor (FOKN Bois) Executive Producer: Panji Anoff
Co-Executive Producers: FOKN Bois & King Luu
Directed by King Luu
Co-directed by FOKN Bois & Panji Anoff
Camera: Kofi Asante
-----------
LYRICS
-----------
B LIKE MAN REACH DA AGE 2 REFLECT ON MORE THINGS
2 C PASS YOR FEATURES N DA COLORS OF YOR SKIN
I FORCE TRAVEL SMALL WEY I C DA HOSSLINS
OF DA PEOPLE DA WOMEN N DEMMA OFFSPRINGS
MEK I DEY ASK QUESTIONS MAN 4 DO SOMTIN
TO CONTRIBUTE TO BUILD POSITIVE CONSTRUCTION
I NO GO SIT HERE DEN MEK LIKE I B SOM GOODY 2 SHOES
OR I DEY COM SAVE THE WORLD LIKE SOM SCOOBY DOO DUDE
I GET MA OWN WAYS
MORE TIMES MAN DEY 4GET IN BLESSINS 4 BEING HERE 2DAY
WE DEY 4 GET SAY WE GET MISSION WEY WE DEY TAKE DEY PLAY
LOOK WANNA LEADERS
LOOK WANNA TEACHERS
LOOK ALL THESE SO CALLED FRIENDS DEM SAY DEM COM RELIEVE US
MANY HUNDRED YEARS AGO DEY COM IN DA NAME OF JESUS
DA SAME PEOPLE TURN AROUND DEN ENSLAVE NON BELIEVERS
ALONG WITH THE BELIEVERS
DA SAME TIN DEY HAPPEN 2DAY HEADED BY STRONG DECIEVERS
I STILL B VERY INSPIRED EVEN THO OPPRESSORS SCREW UP
WE ALL FIT DO SOMTIN IF 1 PERSON FIT DO AM
MA SPIRITS B VERY HIGH EVEN THO DEY GO FIT JUKE
WE ALL GO FIT DO SOMTIN IF THESE PEOPLE FIT DO AM
PATRICE LUMUMBA NBUYA NEHANDA NZINGHA
BEHANZIN IMOTEP SHAKA THE ZULU
TENKAMENIN MAKEDA MARTIN LUTHER KING
FREDRICK DOUGLAS BOB MARLEY JOSEPH HILL
MORTIMMO PLANNO MAHATMA GHANDI MAMA THERESA
MALCOM X BOOKER T DUBOIS
NAT TURNER HARRIET TUBMAN SOJOURNER TRUTH
YAA ASANTEWAA MARCUS GARVEY HAILE SELASIE
LANGSTON HUGHES NEALE HURSTON LOUIS ARMSTRONG
ROSA PARKS PHILLIP RANDOLF CHEIK ANTA DIOP
KWAME NKRUMAH SYLVIA ZOMALT STEVE BIKO
FRED HAMPTON THOMAS SANKARA PETER TOSH
JAMES BROWN JOHN BROWN LUCKY DUBE
FELA KUTI EPHRAIM AMU BOB COLE
FAISAL HELWANI NAT KING COLE NINA SIMONE
MORE POWER 2 DA PEOPLE
WE ALL B 1 PEOPLE
WE B EQUAL
WE NO B FEEBLE
THE CAMEL ENTER THE EYE OF THE NEEDLE
MEK U NO SIT YOR BOTTOS TOP
DEY WEDGE THESE SO CALLED LEADERS
SO SO KOLIKO PUPPETS
BEING LED WITH STRINGS BY DEM 2 MISLEAD US
U WEY U 4 MAKE DA BEST IN LIFE
CHALE NEVER EVER GIV OP TRY
IF WE NO DICTATE AM
DEM GO COM WEY DEM GO DICTATE GIV WE
DEM GO SQUANDER EVERYTIN
WEY STONE SEFF DEY NO GO TAKE GIV WE
READ THINK TRAIN
GET UP STAND UP FIGHT 4 YOR RIGHT
BLEED STINK PAIN
NO SUDDEN FLIGHT
TOIL THRU THE NIGHT
NO B BLACK VERSUS WHITE
B POOR MAN VERSUS THE SUIT N TIE
DA YOUTH 4 TRY
LEARN ABOUT DEMMA ANCESTORS
GOOD BETTER BEST
I SHALL NEVER REST UNTILL I DO MY BESTEST...
-
14 likes, 0 dislikes
2:56
Coz Ov Moni - Scene 06 - SOMETIMESby foknbois3,901 views
6:34
Coz Ov Moni - Scene 15 - CREDITS (BRKN LNGWJZ)by foknbois1,499 views
6:04
FOKN Bois - BRKN LNGWJZ (Broken Languages)by foknbois22,327 views
1:24
Coz Ov Moni (Trailer)by foknbois30,439 views
18:58
coz of moni 1by 9gelki4,040 views
4:59
COZ OV MONI - The Unofficial Promo Video for the Atlanta Primiere!!by postmayhem15,117 views
2:39
Wanlov the Kubolor & Ngozi dancing!by wanlov37,350 views
2:02
The FOKN Bois "always laughing @ cripples"?! | RandDby RandDblog6,195 views
3:16
Coz Ov Moni Scene 02 COZ OV MONIby AKWASI8828 views
5:55
Wanlov Freestyle on Teddy Abrokwa's Show (London, UK)by teddyabrokwa2,914 views
1:21
Gumboot dance Mineworkers traditionalby magicjohan10,848 views
4:05
2 Men - All Nightby KwameJoeTV588 views
3:43
Tiffany - Last One ft. Castro (GhanaMotion.Com)by spiritual89372,373 views
4:01
ADJORKOR (Ghana Gongo Aso).flvby kchibuking14,153 views
3:35
M3NSA 'NO ONE KNOWS'by mightymensa27,433 views
0:57
Miss Malaika Ghana 2010 FINALSby ChilloutghanaTV6,669 views
3:53
BOB COLE EDWEN DE ERE YE MEby LNAKM4,273 views
3:08
Fiifi Colemans' I TOLD YOU SOby fiificoleman4,347 views
4:17
FOKN Bois 'Sometimes' SXSW 2011 Showcasing Artistby gideonosei10890 views
- Loading more suggestions...
yeah! It seems like Pidgen Music is finally taken things to the next level.Guys!!!!! this particular track is really a conscious one! More grease to your joints and JAH GUIDE
baasvasty 2 months ago in playlist Music Videos
datz a strong message right there but the sheep too dumb to get it.
TrapHouseEmpire101 2 months ago
wow amazed, (tears)
mzsprettymena 3 months ago
Classic!!!.
ThePiggybackwallet 3 months ago
Wan Lov and Mensa for re-educating us.We Dey Thank You Too
OldSouls1989 3 months ago
wow.. Great song guys
nimakokwame 3 months ago
THIS BI CLASSIC!!!!!!!!, M3NSA WEN U GO FIT SELL DA DVD FOR WE CUZ WE CHOCK FOR MONTHS 4 DA DVD SEFF.
wouzi 4 months ago