Alert icon
We're changing our privacy policy. This stuff matters.  Learn more  Dismiss

Na me ( With Lyrics )

Loading...

Sign in or sign up now!
Alert icon
Upgrade to the latest Flash Player for improved playback performance. Upgrade now or more info.
2,099
Loading...
Alert icon
Sign in or sign up now!
Alert icon

Uploaded by on Apr 11, 2011

Afro Naija HipHop
Osbay´s version of Sheyman's Taste of my melody ( Na me ) with Lyrics
Enjoy!!!!


Intro

Its yo boy OS 2 d BAY y'all
Str8 naija boy from Benin-City Edo State
Ovbiedo Kpataki
It's over for all Nigerian MC's y'all
Listen

Chorus

Na Me be the Koko
Throway Salute like Mopo
When I show chics dey kolo
Some wan follow follow
Na Me be the Coco(Guess who mayne)
Throway Salute like Mopo(Attention y'all)
When I show chics dey kolo(no be small thing)
Dem wan follow follow

Verse 1

What u know abt a verse composed in a clinic
Lyrics bionic and flows so psychic
Tired of these constant pages on my side-kick
I too like to dey dump girls with side-kicks
Rappers get prepared for OS palaver
The DNA test revealed Im their Papa
They should be happy because me na rapper
Translation, their future looks brighter
I love threesoming with my pen and paper
The outcome is always nothing but a banger
Ya girlfriend even dey call me Mr swagger
All because I no dey slack if I enter
Im so clean like Im ready for rapture
Allergic to pictures, addicted to blow jobs
Im like a lesbian because me too like chics
Welcome to my world like Reeves no matrix

Chorus

Na Me be the Koko
Throway Salute like Mopo
When I show chics dey kolo
Some wan follow follow
Na Me be the Coco(Guess who mayne)
Throway Salute like Mopo(Attention y'all)
When I show chics dey kolo(no be small thing)
Dem wan follow follow

Verse 2

Ok Im back with same rhymes and punchlines
na str8 lines me I dey spit coz no time
Im so bright like without me no sunshine
If u no feel me read between lines
To enter the rap game me matriculate
And now I dey gradually graduate
This na the track una dey anticipate
Now get ready coz im about to elevate
Osbay na pawn on the way to queen
I stick my head to the game like siamese twin
I no go ever lose my aim na win
Inside success I go continue to swim
I dey sit down 4 chair now in the future na throne
At the end una go bring una camera phones
To take pictures like say me na Quincy Jones
Whe I spit my mind on the microphone ah

Chorus

Na Me be the Koko
Throway Salute like Mopo
When I show chics dey kolo
Some wan follow follow
Na Me be the Coco(Guess who mayne)
Throway Salute like Mopo(Attention y'all)
When I show chics dey kolo(no be small thing)
Dem wan follow follow

Verse 3

R.E.S.P.E.C.T
This ninja from Benin City
I get style, swag etc
Im known in las gidi and FCT
Im so sky high WTC
And i broadcast like the BBC
Immaculate like ICC
Str8 lyrics i dey serve NYSC
Im taking shots at them haters like Batistuta
Im stacking my mooler shout Halleluyah
I dey lyrically slice em like say dem be suya
I too much no be small wahala
Check out the swagger,man im so gaga
no homo but man i dey feel Abaga
I can never fall i go rather stagger
Sharp swag sharper than a malam's dagger

Category:

Music

Tags:

License:

Standard YouTube License

  • likes, 2 dislikes

Link to this comment:

Share to:
see all

All Comments (11)

Sign In or Sign Up now to post a comment!
  • man. u try.

  • @Lawa12lovestory er meinte " palaver "

  • sagst du bei 0:49 Lawa oder lava oder waas :D?

  • NA ME ! BEST SONG EVER ! *__*

    LOVE OSBAY <3

  • I hear dat track yesterday on Planet Radio!!!! Nice Flow!!

  • diggah das ist hamma song freu mich mit dir unds stan track rauszuhauen

  • dope

    

  • Just awesome bro like i said Humbleness is the key so keep on doin your thing and do what u do best and that is bringin out lyrics u r blessed and highly favoured use your talent well and i know u will be someone great one day GOD BLESS U

  • Nigga This Is Dope Shit

  • This is Dope G!!!!

Loading...

Alert icon
0 / 00Unsaved Playlist Return to active list
    1. Your queue is empty. Add videos to your queue using this button:
      or sign in to load a different list.
    Loading...Loading...Saving...
    • Clear all videos from this list
    • Learn more