Them still dey bobo us like say we be slave, them don forget say we dey democrazy.
I hear say dem dey arrest people wey get tattoo for naija now, me i get tattoo my my whole left arm, are they going to cut off my hand?? i cant run from my country, naaaaaaa, Their father.
ON-FIRE, femi, the band, the dancers, the crowd, the sound, the lightning
does anyone know what year is this?
femi always impresses me,
I sometime think that we've seen the best of him.
I hope i'm very wrong on that.
nokinyc 2 years ago
Femi rocks!
Ijeomanikulapokuti 4 years ago 2
Them still dey bobo us like say we be slave, them don forget say we dey democrazy.
I hear say dem dey arrest people wey get tattoo for naija now, me i get tattoo my my whole left arm, are they going to cut off my hand?? i cant run from my country, naaaaaaa, Their father.
demarrow 4 years ago
Awesome!
birdflight 4 years ago
Na so dem bobo every body o. Which kind nonsence be dat? Dem de craz. Femi tell them!
anniegrant14 4 years ago