i won tell una story.i was born in the US.i went out with this white girl.me and my girl ordered cheese burger.i wanted to show the culture of nigeria and africa.after eating i started licking my fingers, everyone at the restaurant were sterring at me.after that day,she doesn't wonna break up with me.naija what am i gonna do so she fit leave me alone.wetin i go do?
This your story come dey make me cratch for head oo. So u dey say your girlfriend no gree leave u just bcos u licked your fingers? Well let her see another dude lick his fingers, maybe she will forget about u and build interest in him..
lol....tell me about it....oga sir true to God nothing wey i dey put for the food wey i dey cook na God dey make am good.........ohh my gosh....this video always cracks me off.....office no worry na d food be dis.....ohh its funny....
This is dam too funy..Iyabasira used only one hand but d family could not defeat her...i miss Naija...hanging out on roadside resturant na fun yo....hahaha iyaba 4 short...how she do em i no knw....funy
oboy everyone is funy here, from da iya, even d police. "long trut na food go kill u?" lol, na dat same food d police later order wit dat soup with dey draw. lol i love styeplus yo.
Iya Basira!)))
kwaroone 3 weeks ago
This has been flagged as spam show
how una dey?
check out dis blog: YOU DEY THINK AM?
It is very cool.
Mr198100able 8 months ago
Really funny and original. I prefere this than copying US songs. Good job.
anitasam26 2 years ago 3
omg that so funny yo...
ade462 2 years ago
i won tell una story.i was born in the US.i went out with this white girl.me and my girl ordered cheese burger.i wanted to show the culture of nigeria and africa.after eating i started licking my fingers, everyone at the restaurant were sterring at me.after that day,she doesn't wonna break up with me.naija what am i gonna do so she fit leave me alone.wetin i go do?
9ice12 2 years ago
Go hang urself on ur celling fan and she will run away...give it a try...
Elibrowns 2 years ago 2
This your story come dey make me cratch for head oo. So u dey say your girlfriend no gree leave u just bcos u licked your fingers? Well let her see another dude lick his fingers, maybe she will forget about u and build interest in him..
JustMeeex 2 years ago 2
@9ice12 huh? i don't get, u saying she licked u lickin ur fingers?
hinnies1 1 year ago
Everyone don tell me l dey craze
y1to10 3 years ago
lol...i tell u iya basira get jazz oo.....funny...
meemy94 3 years ago 2
officer no worry na the food be dis
oya people people make una go: Case dismissed!
OMG that was hilarious
2cool4jail 3 years ago 2
lol....tell me about it....oga sir true to God nothing wey i dey put for the food wey i dey cook na God dey make am good.........ohh my gosh....this video always cracks me off.....office no worry na d food be dis.....ohh its funny....
meemy94 3 years ago 3
na which kind talk be that . say na God dey cook the food . abi uu think say ii* be fool . no be juju uu dey put ?
ayoactup 3 years ago 6
@ayoactup the policeman is a hypocrite!
adomede 1 month ago
This is dam too funy..Iyabasira used only one hand but d family could not defeat her...i miss Naija...hanging out on roadside resturant na fun yo....hahaha iyaba 4 short...how she do em i no knw....funy
Elibrowns 3 years ago
hahaha ... luv the song
00tweeeeeeeeeety00 3 years ago 2
I no bin kno say video dey! LMAO. this song is so funny! The officer...erm erm...d officer tek styl fine oh! LOL
OmoOvie 4 years ago 3
great video, this is so funny -always makes me laugh
jrzamsterdam 4 years ago
The Jobless nigerian police was just sleeping on duty. "case dismiss" lol.
Elibrowns 4 years ago 2
oboy everyone is funy here, from da iya, even d police. "long trut na food go kill u?" lol, na dat same food d police later order wit dat soup with dey draw. lol i love styeplus yo.
Elibrowns 4 years ago 3
lol!
shiikane 4 years ago
just because of this song i go chop iyan tonight.......... mama food mi da.?
ayo08 4 years ago 2
this tune is gully
krooks95 4 years ago
This has been flagged as spam show
This song is funny.
africanpride69 4 years ago
dis song iz funny and crazy
carpond01 4 years ago
bad manz get me otight iya basira aswell
alebiosun 4 years ago