maleke this ur music dey rewined me go tht year..... when i dey PLAY OTORUGBA, i dey catach ABAKA and ADADAMU.....i dey play KOTO 4 UGBA......men tht time na only AKARA SCHOOL DEY.......i dey plaY CONCONLY PLAY......tht time na C I 5 (PROFESSIONALS)be d best action flim 4 BENDEL TV BENIN, tht time na we inpersonate WILI WILI 4 warri, come still go beat am 4 LIE LIE CINEMA........but life dey change sha..greets 2 all waffaran home and abrod....4rm dafe germany
Maleke is on tour with I go die & I go save in Europe @ the moment.They are going to tour all thru all the countries in Europe.Watch Out 4 them been in yur zone soon. - DJ BUZZLE
lol....
babe4real14 9 months ago
I play boju boju, emma baba, 10-10, ceeway. kossoo, infact, I play...wetin u expect, pikin wey dem born for Benin?..Gushhh, I miss doze dayz.
toryor 2 years ago
dafe which wan you dey,you use laugh kill me take am easy 1 luv men......ozigie the last don
kester5099 2 years ago
i love it
gentility89 2 years ago
maleke this ur music dey rewined me go tht year..... when i dey PLAY OTORUGBA, i dey catach ABAKA and ADADAMU.....i dey play KOTO 4 UGBA......men tht time na only AKARA SCHOOL DEY.......i dey plaY CONCONLY PLAY......tht time na C I 5 (PROFESSIONALS)be d best action flim 4 BENDEL TV BENIN, tht time na we inpersonate WILI WILI 4 warri, come still go beat am 4 LIE LIE CINEMA........but life dey change sha..greets 2 all waffaran home and abrod....4rm dafe germany
edafeguy 2 years ago
this maleke is still a comedian..even in his music...hehehehe
lovetin1 2 years ago
Maleke is on tour with I go die & I go save in Europe @ the moment.They are going to tour all thru all the countries in Europe.Watch Out 4 them been in yur zone soon. - DJ BUZZLE
provedent 2 years ago