morachi
4:48
Added: 4 years ago
From: reu01
Views: 7,899
Sort by time | Sort by thread (beta)

Link to this comment:

Share to:

All Comments (20)

Sign In or Sign Up now to post a comment!
  • Morachi is a sell out his from my village and he's speaking Yoruba . AM not tribist but i dont like my people specking other languages. i can speak Yoruba but i don't

  • Na MO video dey cos all this confusion so? Na im be say una go carry gun when e begin dey drop more, make una give una self brain fast n just dance to the tune if nuttin do u....or just hapuya like dat for the MO himself, its clear that not everyone loves his style, if u do then groove it, if u dont, then just take his advice n hapuya like dat for him. Stop nailing our artist for nuttin..abeg!!

  • this guy is just making some money elsewhere and wasting it on music videos. well at least he's making somebody rich.

  • Hapuya like that for him

  • fuck morachi

  • Hapuya like dat !!!

  • he didnt have the tattoos here.

  • great video....nice tune morachi!!!

  • nice one

  • the video is ok.its hot and classic for someone just coming into stardom

  • nice song. i love it

  • The guy tap well well,yahoo don pay for sum una.

  • SICK TUNE!

  • Fuck you...Go do yours

  • olodo, sick in nigeria means rubbish, but in uk and usa it means very good

  • Baba usa thank God say we too we dey here.. 4k u..

  • wat ever, u 9ja illegal immigrant

  • shout you mouth crazy idot wey you suppose to thank god you dey pose. I GUESS SEY YOU DEY FOR NAIJA AND YOU JUST DEY YEARN CRAZY............

  • Bros i dey feel u...tell this idiot say usa no knw something pass us, d only ppl that call football soccer, car=truck, trouser=pant, petrol=gas, i wonder what they call d real gas.maybe kunu

  • lol is that why dude above is mad?

Loading...
Alert icon
0 / 00Unsaved Playlist Return to active list
    1. Your queue is empty. Add videos to your queue using this button:
      or sign in to load a different list.
    Loading...Loading...Saving...
    • Clear all videos from this list
    • Learn more