Added: 5 years ago
From: 9ja9igga
Views: 2,447
Sort by time | Sort by thread (beta)

Link to this comment:

Share to:

All Comments (14)

Sign In or Sign Up now to post a comment!
  • Song is on Duncan mighty's album T loso Pe feat. Nigga Raw and DJ Olu.. great song

  • Duncan mighty is tooo much

  • i hope dix is not another talent dey waste.good tune !!!!.kennis muzik wat r u waitin 4

  • Why una dey waste una talent?Come out original.Correct gbedu

  • duncan mighty can make it big international.... wel dats wat i personally bliv, dnt u tink?

  • Omo, abeg wey this song? whats the title, where can i get it from?

  • I need that song too it is a platinum hit.Pls can somebody that knows the producer to holla at me.

  • ok i go begin dey arrange everybody if i no see this song in the next 5minutes...which levels? i wan dey bump dis gbedu for ma walkie-talkie nau? i go vex o!?!

  • take am easy...we dey the same shit

  • big up still....nice tings u get me...where we go get dis gbedu from now!!

  • Am stiLL waitinG to gET thIS sonG somehoW...

  • Please I need this very song....hoLLa @ me someBODY!!

  • nice vid

Loading...
Alert icon
0 / 00Unsaved Playlist Return to active list
    1. Your queue is empty. Add videos to your queue using this button:
      or sign in to load a different list.
    Loading...Loading...Saving...
    • Clear all videos from this list
    • Learn more