we need more comments here. dis guy chop real ogbonor wey get shape, come reason compose this shit. na im make am dey flow down. no later follow dem do dat American jaga jaga style, i bet u, u go skyrocket if u maintain dis naija way. i overhail 4 dis ur club tsunami.
Do you have the version with timaya the remix? i can't find it anywhere
roebsel 10 months ago
u must to cure my craze..... another tight track from him...
willokans 11 months ago
i don catch the bug too infectious
tee4uall 2 years ago
Boy you craze for this song....nice one
injustice2mankind 2 years ago
official vid is out. click the link in this video to watch.
adasac 2 years ago
we need more comments here. dis guy chop real ogbonor wey get shape, come reason compose this shit. na im make am dey flow down. no later follow dem do dat American jaga jaga style, i bet u, u go skyrocket if u maintain dis naija way. i overhail 4 dis ur club tsunami.
stylenstine 2 years ago
fire fire fire. turn the club upside down with dis one. thnx 4 uploading. more
stylenstine 2 years ago
the official video is ready. will be uploading it very soon.
adasac 2 years ago
This song is very funny and nice .
U hold my remote and when u pause me i dey stay.
gruesome007 2 years ago
I love this song and i can't count the number of times I play it in a day. All my co workers don sabi the song sef. The lyrics are awesome
ify1975 3 years ago
i love the jam. it is basically a tune
robert4real22 3 years ago
can someone please listen to the rhymes...this guy is a definition of a born talent.....cure my craze on the dance floor....
onyiosinga 3 years ago 4
i see u feel him. u cant just resist, u must move ur body 2 dis, no matter ur condition. sick tune. d guy no wetin dem born am 2 do jare.
stylenstine 2 years ago
na d jam b dis abeeeg!
babybuttom 3 years ago
Frank you dey too much i love your music, plsss just keep this way..
skynylawnaija 3 years ago
this is someone to replace Tubaba's place in 9ja's music industry...., i dey lie?.....
ewuamerica 3 years ago
ewuamerica who say u lie, make e drink otapiapia. ur name sha............lol. wey aturu now? peace. 9ja 4 life
stylenstine 2 years ago
una go kill person..i love this sonG
megaanazodo 3 years ago
no bi lie,you too much,i luv this song die,THEIR PAPA,DARLO from singapore,
darlojugunu 3 years ago
This is too tight nice rymes frank i swear you just got your self one big fan do moooorrrreee!!!
razzcuzio 3 years ago
2 much joo...African queens make ena begin cure,African kings..craze ohh..becos we all don dey craze 4 ena
Med Turky
Med24T 3 years ago
tew mad. this is like the 5th time today i have played this song. i love the remix with timaya too
sm8jx 3 years ago
Tight Brov !!
tstyle25 3 years ago
Frank OOOOO!!!! I DON DEY FIND UR VIDEO SINCE...TRY do one na.....meanwhile, i 4get to collect ur "autograph" ehhhhhh....carry go nothing do u....
tooni14 3 years ago
lookin good..........
eddybauer234 3 years ago
koollllllll
eddybauer234 3 years ago
kpooos!!!!!
adasac 3 years ago